Thursday, December 8, 2016

Hilarious Pidgin English Proverbs And Their Meanings

We all know that Naija pidgin English is the purest across the continent in terms of fluidity and sweetness grin, here we have compiled some hilarious proverbs for your delight;
  1. (Pigin) Na over skill dey make monkey hang for tree cheesy----- (English) Too much effort will always backfire cheesy
  2. (Pigin) Fowl when e enter area when e nor know, na one leg e take dey stand cheesy----- (English) If you find yourself in an unfamiliar territory, you should be fully alert grin
  3. (Pigin) Head wey nor need pillow give am block grin------ (English) If someone doesn't want peace, give him war grin
  4. (Pigin) At all at all na witch market wink------- (English) At the very least, try to gain some advantage
  5. (Pigin) Na wise man dey count the number of time him mess before he go poo grin grin---- (English) The wise will cross check all circumstances leading to an act, before making a decision grin
  6. (Pigin) Any body wey carry him own head come say make them use am break coconut, him go for follow chop am wen them they chop am grin grin grin------ (English) Whoever presents his own head to break a coconut would not be able to partake in the eating of it
  7. (Pigin) If person too tey for party, e go follow dem wash plate ------- (English) Don't outstay your welcome
  8. Cow wey dey ginger to fallin America to come back as Corn Beef ------- (English) Just be patient. or Let the game come to you. or Don't rush.

No comments:

Post a Comment